Spread the love

Falz Lyrics

Jump, the seventh track on Falz’s The Feast album, is an upbeat song with lyrics that are both catchy and thought-provoking; read them below to familiarize yourself with the track.

The Feast Album Cover Art

Falz – Jump Lyrics

Sho feSho fe soro si miTell me wetin happen to fe soro simiIsu Pelu ata dindinMoti gboriwole pin pin

YeahWe dey ball we no dey loss pena (pena)Cruising in the motor we dey buss Fela (Oya)To ba r’awon shinani ton wa mi waWon to mefa two Orobo four lepa (oh Yeahh)Dem tell me say make I come get am (come now)They way dem line up dem be like orchestra (ah)Celebrity baddie wey be top shottaShe don set amShe say when I go come neck amCall ChetaSo fun ko ma gbe Oti waCall Tola tell am we dey expect supperIf he run into go slow make he call chopperI don talk am before make you burn rubber (yes now)Dem say dem need more rubberIwo se leju bi pe won force e waShorty carry body she be jaw dropperI don dodge am before she go be blood sucker

Mmm yeahTell am nothing go lossBe like I go spray holy water on top naIf e no remorse I go take ’em to churchI’ll make em get up on their feetEverybody dey jump na

MmmNwanne nothing go loss

Be like I go spray holy water on top naIf e no remorse I go take ’em to churchI’ll make em get up on their feetEverybody dey jump na

They hating on the boy for no reasonAlways trynna shut me down but I don’t listenThis no differentWon’t stop till I know freedomTill I put both hands on it like I’m goalkeepingYou and your homies been gold-diggingYou trynna be tough but nah you man are so chickenI ate it was so fillingMy peace keep it so hiddenIn gold linen more women is strolling inWe dey hot for life no know wetin be cold seasonAnd if grammar don dey too much Oga blow pidginTell dem day you be Victor you be no victimFor barber shop for bus stop for night clubHear the side talk inside bus we don clockNo greeNo be here dem go chop usNo dey fear face the worst case e don sup

Mmm yeahTell am nothing go lossBe like I go spray holy water on top naIf e no remorse I go take ’em to churchI’ll make em get up on their feetEverybody dey jump na

MmmNwanne nothing go loss

Be like I go spray holy water on top naIf e no remorse I go take ’em to churchI’ll make em get up on their feetEverybody dey jump na

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Jump Lyrics by Falz appeared first on NotjustOk.